LEGACEETREND
LEGACEETREND
Odumodublvck - Industry Machine
Click To Play
Odumodublvck - Industry Machine Lyrics
Yeah, ah-ah, e dey work
(Whoo) Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
NATIVE
Dem been dey find me for-
Showzy (yah!)
(Ucee)
Dem been dey find me for court, all along
Na me dey dance on their grave, e no cost (e no cost o, ay)
Industry Machine (grrr), I don come, Falana (over us o)
Challenge me and see, e no cost, I too much (I go talk am as e be)
Dem been dey find me for court, all along (all along)
(They don see who pass them)
Because na me dey dance on their grave, e no cost (e no cost o)
(They don see who pass dem)
Industry Machine (Remmy boy), I don come, Falana (over us o)
Challenge me and see (we many), e no cost, I too much
Yes, dem say na rubbish we dey talk (yes)
Dem say na jargons we dey spit (dead!)
Some say na hullabaloo lingua (ha-ha-ha-ha)
But na my music them dey chop (fact)
No be childs, no be play, e be like rice
Keles yapa for my bean bag
One lyric dem go begin to dey meskafor
Postinor for the haters wey dey hate on us (he who puts it on the line)
What if him kpai? What if we cry? At least him try
Oh, MohBad, my guy, how many tries? Too many lies
Native Records pull up in the game without credentials
One year in the game, they know my name, they know the pendant
I still dey rap, dey sing, no doppelgänger
Odumodu, you don hammer, yes, I know Ofiliganga ('ganga)
I see my champaign on the way
The game don tire for my plays, my head is wanted on a plate
Dem been dey find me for court, all along (all along)
Na me dey dance on their grave, e no cost (e no cost o)
(They don see who pass them)
Industry Machine (Kala), I don come, Falana (over us o)
Challenge me and see, e no cost, I too much (they don see who pass them)
Dem been dey find me for court, all along (all along)
(Black sheep forever, black sheep for life)
Beause na me dey dance on their grave, e no cost (ABJ stand up) (e no cost o)
Industry Machine (Antiworld gangsters), I don come Falana (Native)
(They don see who pass dem)
Challenge me and see, e no cost, I too much o
Challenge me and see, eh-eh, eh-eh (they don see, they don see)
The many wey don come o, they don see, I don devil
Oh-oh-oh (I don come, I don come)
Industry Machine o
Ọ, ọkọdọ, sit down there, enwedighi ife na-eme
Ay, ọ gịnị? Egwu di ya, ah-ah
Chee mee kwuo, ọdi (fire)
E dey body (fire)
E dey body (fire)
E dey body (fire)
E dey body, ah-ah, ah
Dem been dey find me for court, all along (all along)
Because, na me dey dance on their grave, e no cost (e no cost o)
Industry Machine, I don come...
Your Favorites